Babyboy Av Risk Скачать

Babyboy Av Risk

Babyboy Av

Risk

13 прослушиваний
02:13
Все треки Babyboy Av Текст песни
Слушать
Скачать песню

Текст песни «Risk»

Babyboy Av

If you dey doubt
You dey craze
My abedu
For your face oh
Im on another one
Me and my brothers gang
As I dey Carry you
Make you follow me
To another dimension

I be risking it all
Risking it all
I be risking it for you
All for you
I be risking it all
Risking it all
I be risking it for you
All for you

So many days
I waka waka waka waka
My rainy days
Nobody offer me umbrella
Im bringing war to all my enemies
I never run
Cant put your trust
On all these niggas
Dem go kick you loss
I can see you
I can see
Jealousy go
Hinder you (ahahah)

I be risking it all
Risking it all
I be risking it for you
All for you
I be risking it all
Risking it all
I be risking it for you
All for you

На странице доступен трек Risk от Babyboy Av (02:13). Слушайте онлайн или загрузите в mp3 в один клик бесплатно на свое устройство — выше есть текст песни.

Другие песни Babyboy Av

Свежее на Muzfrog

Все новинки →