Boy Muller Dear God Скачать

Boy Muller Dear God

Boy Muller

Dear God

23 прослушивания
02:58
Все треки Boy Muller Текст песни
Слушать
Скачать песню

Текст песни «Dear God»

Boy Muller

Hmm-mm, mm-mm-mmm
(Bangist, Bangist)
Yi

Dear God, are you listening? (Listening)
As I dey enter inu ọdun tuntun yi
I wan dey chop life like say na biscuit (like say na biscuit)
'Cause I don too tire to use my leg walk, Òluwá, pity me (Òluwá, pity me)
Ṣè you no see say money go fit me (fit me)
Ah, when the kpa enter, una go feel the steeze (yi-yi)

Òluwá jọọr, even if na Benz or G-Wagon
Make I dey use that one see my front
'Cause dem dey too dey whine me for this Lagos (oh-ájè)
My family dey wait, dey wait (dey wait, dey wait)
Dem think say na play-play, play-play
The bag wey I dey chase, dey chase
E run pass Usain, Usain Bo-o-lt

But, I dey chase am dey go oh
'Cause t'èmi bá lọ jòkò ò
Ṣèbi na my body go know
I know I'm ah one man sojo
But I still dey grind dey go oh
'Cause t'èmi bá lọ jòkò ò
Ṣèbi na my body go know oh, oh-no, yeah

Iṣẹ lò ṣ'omọ nu bi stone
Where the money dey? Ẹ sọ fun mi, kin ni ṣò
Ah, I fit fight for kudi biti Shifu oh
But walahi, I no dey hear China, chinko
Ọmọ, you fit show me kala, make I no fear (Ọmọ, you fit show me kala, make I no fear)
I go think say na technologia (I go think say na technologia)
Èmi, má tun táji l'òru, mò yàn nàfilá (Èmi, má tun táji l'òru, mò yàn nàfilá)
I go just dey shout (I go just dey shout)

Òluwá jọọr (Òluwá jọwọ), even if na Benz or G-Wagon
Make I dey use that one see my front (my front)
'Cause dem dey too dey whine me for this Lagos (oh-ájè)
My family dey wait, dey wait (dey wait, dey wait)
Dem think say na play-play, play-play
The bag wey I dey chase, dey chase
E run pass Usain, Usain Bo-o-lt

But, I dey chase am dey go oh
'Cause t'èmi bá lọ jòkò ò
Ṣèbi na my body go know
I know I'm ah one man sojo
But I still dey grind dey go oh
'Cause t'èmi bá lọ jòkò ò
Ṣèbi na my body go know oh, oh-no, yeah

But, I dey chase am dey go oh
'Cause t'èmi bá lọ jòkò ò
Ṣèbi na my body go know
I know I'm ah one man sojo
But I still dey grind dey go oh
T'èmi bá lọ jòkò ò
Ṣèbi na my body go know oh, oh-no, yeah

You fit show me kala, make I no fear
I go think say na technologia
Èmi, má tun táji l'òru, mò yàn nàfilá
I go just dey shout (shout, shout)

На странице доступен трек Dear God от Boy Muller (02:58). Слушайте онлайн или загрузите в mp3 в один клик бесплатно на свое устройство — выше есть текст песни.

Другие песни Boy Muller

Свежее на Muzfrog

Все новинки →