Korra Obidi Lava Скачать

Korra Obidi Lava

Korra Obidi

Lava

15 прослушиваний
02:17
Все треки Korra Obidi Текст песни
Создайте песню с именемНейросеть напишет и споёт за 2 минуты · от 11 ₽Создать
Слушать
Скачать песню

Текст песни «Lava»

Korra Obidi

Ahh ahhh ahhhh
Them no sabi my code
Them dey wonder my flow
Electric in my veins, I dey spark, I dey glow
Dance floor be my own paa
The preacher sef go bow
Every move na gospel dem dey sound am for the town
Feel my rhythm
E dey carry my soul
Body dey burn like fire and coal
And e no fit stop
E no fit slow
Feel my rhythm make you lose control
Dem dey talk, but I'm not listening
I dey ride, steady steering this ship
Money dey move, my hustle don't sleep
Heart full of Gold, but my vibe drip drip

Palava lava fire ginger cooler y'all
Palava lava fire ginger cooler y'all
Palava lava fire ginger cooler y'al
Palava lava fire ginger cooler y'all
Wass

Palava lava fire ginger cooler y'all
Palava lava fire ginger cooler y'all
Palava lava fire ginger cooler y'al
LPalava lava fire ginger cooler y'all

Them no sabi my code
Electric in my veins, I dey spark, I dey glow
Dem dey talk, but I'm not listening
I dey ride, steady steering this ship
Money dey move, my hustle don't sleep
Heart full of Gold, but my vibe drip drip

На странице доступен трек Lava от Korra Obidi (02:17). Слушайте онлайн или загрузите в mp3 в один клик бесплатно на свое устройство — выше есть текст песни.

Другие песни Korra Obidi

Все 22 трека

Свежее на Muzfrog

Все новинки →