Mr Eazi Skin Tight Ft Efya Скачать

Mr Eazi Skin Tight Ft Efya

Mr Eazi

Skin Tight Ft Efya

13 прослушиваний
04:09
Все треки Mr Eazi Текст песни
Слушать
Скачать песню

Текст песни «Skin Tight Ft Efya»

Mr Eazi

Zagadat
It's ya boy Eazi

Are you ready?
If you give your heart to me
I no go let you go
Wey I no go do you basa basa
Baby trust in me

When you give your heart to me
I no go let you go
Wey i no go do you basa basa
Baby trust in me

I go dey your body like skintight
Wey I go dey by your side
Then times wey no get sika
You dey by my side
So make I dey your body like skintight
Wey I go dey by your side
'Cause them times when I no get sika
You dey by my side
Oh-na-na-na-na

Ayy, my baby o
Ooh, sweetie o
Ayy, my lady o
Oh

Nobody show love me like my baby
You be the only one for me
Only one for me
You be the only one that I need
Sake of when I no dey eat
You no be runaway
You stay with me

Baby now I don dey eat
Make you no runaway stay with me
'Cause me and you were meant to be (Juls baby)

If you give your heart to me
I no go let you go
Wey I no go do you basa basa
Baby trust in me
When you give your heart to me
I no go let you go
Wey I no go do you wrong, no
Baby trust in me

And I go dey your body like skintight
Wey I go dey by your side
Then times when I no get sika
You be dey by my side
Make I dey your body like skintight
Wey I go dey by your side
Cause them times when i no get sika
You dey by my side
Oh-na-na-na-na

Ayy, my baby o
Oh, sweetie o
Ayy, my baby o
Oh

Love to, love to love ya
If you give your heart
Baby love to, love to love ya
Never make you cry, boy
Love to, love to love ya
Forever baby
Love to, love to love ya
Make we bankulize end
Love to, love to love ya
Love to, love to
Love to, love to love ya
Love ya, love ya

I go dey your body like skintight
Wey I go dey by your side
Them times when I no get sika
Wey you dey with me
I go dey your body like skintight
Wey I go dey by your side
Them times when I no get sika
Wey you dey with me
Oh-na-na-na-na

Sha milogo, sha milogo
Sha, sha, sha milogo, sha milogo
Baby now put it on me girl make I see
Sha, sha, sha milogo, sha milogo
Sha, sha, sha milogo, sha milogo
Baby now put it on me girl make I see

Eh-he, eh-he
Baby put it on me girl make I see
Aah, aah
(Juls baby)

На странице доступен трек Skin Tight Ft Efya от Mr Eazi (04:09). Слушайте онлайн или загрузите в mp3 в один клик бесплатно на свое устройство — выше есть текст песни.

Другие песни Mr Eazi

Свежее на Muzfrog

Все новинки →