Rybeena Spaghetti Скачать

Rybeena Spaghetti

Rybeena

Spaghetti

17 прослушиваний
02:19
Все треки Rybeena Текст песни
Слушать
Скачать песню

Текст песни «Spaghetti»

Rybeena

(Coz-Coz-Cozmicaudio)
(Japhkenti, Japhkenti)
'Dewale oh

Skin wey dey tone natural
She dey take everything personal
I notice say you like me
But your pride no go let you show me nice format
And no be say she toxic
I never see sweet girl wey no like drama (l'áyè)
My baby, fọkànbálẹ, iwọ ṣi ni iyá wọn
Iyáláyá wọn ò, ay

Olò mi mi (wá)
Ò o fẹ spaghetti (ahh)
Ṣò má jẹ Bolognese?
Abi ò like spicy Indomie? (Hm)
Ṣè iwọ jẹ cana ni?
Ò n gbè mi lọ bi Kawasaki (bike)
Niṣò ninu yárá mi, ọrọ pọ ta má sọ

I dey like ọrọbọ pemu (pemu)
No be that one from Temu (Temu)
She dey water like dispenser
No be áṣámọ èègun
Cook me ọgbọnọ, ewu (ewu)
Kọ'rin fun mi l'èdè kèwu (kèwu)
Straight from corner to center
Ṣá l'ọmọpe ti n gbè fun, ti n gbè fun, oh-ah

Swear, my shawty fine like five hundred and sixty-five people combine
Minus all the kain people wey no believe in love wey dey give boys tough time
And I know say you bad too, ò kọ dáju
And you get good for mind
Mò dẹ mọ pè ò l'idea
Make I finance you, ko lè di gbájugbájá

Olò mi mi (wá)
Ò o fẹ spaghetti (ahh)
Ṣò má jẹ Bolognese?
Abi ò like spicy Indomie? (Hm)
Ṣè iwọ jẹ cana ni?
Ò n gbè mi lọ bi Kawasaki (bike)
Niṣò ninu yárá mi, ọrọ pọ ta má sọ

I dey like ọrọbọ pemu (pemu)
No be that one from Temu (Temu)
She dey water like dispenser
No be áṣámọ èègun
Cook me ọgbọnọ, ewu (ewu)
Kọ'rin fun mi l'èdè kèwu (kèwu)
Straight from corner to center
Ṣá l'ọmọpe ti n gbè fun, ti n gbè fun, oh-ah

(Thank you for your peaceful cooperation)
(Japhkenti)
Make I finance you, ko lè di gbájugbájá

На странице доступен трек Spaghetti от Rybeena (02:19). Слушайте онлайн или загрузите в mp3 в один клик бесплатно на свое устройство — выше есть текст песни.

Другие песни Rybeena

Свежее на Muzfrog

Все новинки →