T.i Blaze Beamer Скачать

T.i Blaze Beamer

T.i Blaze

Beamer

10 прослушиваний
02:47
Все треки T.i Blaze Текст песни
Создайте песню с именемНейросеть напишет и споёт за 2 минуты · от 11 ₽Создать
Слушать
Скачать песню

Текст песни «Beamer»

T.i Blaze

(M-M-Murderer)
Mm-mm, mmmh
(Wooh)
Ohh-oh, ohh-oh, ohh-ohh-ohh

Journey of a thousand mile begin with a step, oh low
Rich men turn poor, poor men turn rich
Onyi bi tyre ni
Deep in my mind and my heart and my soul
Still tryna pull a Maybach
Me no like elenu mefa
Say Wavy, say me na Top Memba, yeah-yeah, oh

Oh my lover? (Oh my love')
Your father said "I'm just a dreamer"
Tori mora Solara (Solara), Solara oh-oh
My punana, your body is Al Jannah

Tinba ra Beamer (mm), I go carry turkey nla (ayy)
Eni wish me bad (I don't care), koleje ara ibi mo (ayy)
Alara mimo (ye), ki maga l'ari mo (ye)
Loader ma gor (ayy), fi cana yen si ina
Tinba ra Beamer (ayy), I go carry turkey nla (ayy)
Eni wish me bad (I don't care), koleje ara ibi mo (ayy)
Alara mimo (ye), ki maga l'ari mo (ye)
Loader ma gor (ayy), fi cana yen si ina

Steady denge, dey pose
Office two-four, seven, man no dey close
B'olegun baba eni ma jo
And if he say he no dance again, ohun ni "no goal-goal"
(Who no come, no go know oh)
Say who no get money, ko kin l'eko
Nkan toh da'le, sh'oma le ko?
Uh-nuh-nuh, sh'oma le ko ohh?
Tori mora Solara (Solara), Solara oh-oh
My punana, your body is Al Jannah

Tinba ra Beamer (ayy), I go carry turkey nla (ayy)
Eni wish me bad (I don't care), koleje ara ibi mo (ayy)
Alara mimo (ye), ki maga l'ari mo (ye)
Loader ma gor (ayy), fi cana yen si ina
Tinba ra Beamer (ayy), I go carry turkey nla (ayy)
Eni wish me bad (I don't care), koleje ara ibi mo (ayy)
Alara mimo (ye), ki maga l'ari mo (ye)
Loader ma gor (ayy), fi cana yen si ina

На странице доступен трек Beamer от T.i Blaze (02:47). Слушайте онлайн или загрузите в mp3 в один клик бесплатно на свое устройство — выше есть текст песни.

Другие песни T.i Blaze

Свежее на Muzfrog

Все новинки →