Tar1Q Jigga (Feat. Khaid) Скачать

Tar1Q Jigga (Feat. Khaid)

Tar1Q

Jigga (Feat. Khaid)

28 прослушиваний
02:20
Все треки Tar1Q Текст песни
Создайте песню с именемНейросеть напишет и споёт за 2 минуты · от 11 ₽Создать
Слушать
Скачать песню

Текст песни «Jigga (Feat. Khaid)»

Tar1Q

Uh Uh Uh
Uh Uh Uh
Uh Uh Uh
Uh Uh Uh
Uh Uh Uh
Uh Uh Uh
Uh Uh Uh
(Bussmyhead)
You dey feel tension
I dey see am for your face
Oh I no gree hear word
But you dey with my padi and I wan kolo
(Yeah yeah)
Standing at your door
My liver surplus
My Jigga don't know
I dey feel you
Come gimme your love
Oh my liver surplus
My Jigga don't know
I dey feel you
I no too be ashawo
But I no fit leave am oh why
Oh why oh why
(Hmm Hmm)
I no too be ashawo (I no too be ashawo)
But I no fit leave am oh why (But I no fit leave am oh why)
Oh why oh why
(Whoa whoa)
I no know
Oh girl, I no know
Say I want you on God
You dey with my guy and I dey feel some kind
So when you dey alone
Make you call my phone
Only time wey you go see para na inside paradise
Standing at your door
My liver surplus
My Jigga don't know
I dey feel you
Come gimme your love (Come gimme your love)
Oh my liver surplus (Oh my liver surplus)
My Jigga don't know (My Jigga don't know)
I dey feel you (I dey feel you)
I no too be ashawo (I no too be ashawo)
But I no fit leave am oh why (But I no fit leave am oh why)
Oh why oh why (Oh why oh why)
(Hmm Hmm)
I no too be ashawo (I no too be ashawo)
But I no fit leave am oh why (But I no fit leave am oh why)
Oh why oh why (Oh why oh why)
(Hmm hmm)
Uh Uh Uh
Uh Uh Uh
Uh Uh Uh
Uh Uh Uh
Uh Uh Uh
Uh Uh Uh
Uh Uh Uh

На странице доступен трек Jigga (Feat. Khaid) от Tar1Q (02:20). Слушайте онлайн или загрузите в mp3 в один клик бесплатно на свое устройство — выше есть текст песни.

Другие песни Tar1Q

Все 18 треков

Свежее на Muzfrog

Все новинки →