Wendy Shay Murda Скачать

Wendy Shay Murda

Wendy Shay

Murda

21 прослушивание
01:53
Все треки Wendy Shay Текст песни
Слушать
Скачать песню

Текст песни «Murda»

Wendy Shay

Number one (Number one)

Inna the dark, boy, turn on mi light
I wanna love you with all mi might
You make fly high just like a kite
Me and you, see, we no go fight
See the things I dey do for you
Me I go fi' to kill for you
I wrote this song for you
Dedicate all to you

Murda, murda
If you leave me, boy, e go be murda
Murda, murda
If you leave me, boy, e go be murda
Gunshot inna your head (inna your head)
If you leave me, boy, e go be murda
Murda, murda
If you leave me, boy, e go be murda

I dey knock on your door, baby, pick up you call
You for know say mi wantin' you
Baby, when we fight, when we no dey talk
Still, I dey fancy you
You go fi' call me jailer
'Cause I'm ready fi murda
If you wan' be pretender
Omo, you go see danger
I no be gangsta, gangsta, but I fi' be gangsta
If my mind dey mental, e be you way you cause am

Murda, murda
If you leave me, boy, e go be murda
Murda, murda
If you leave me, boy, e go be murda
Gunshot inna your head (inna your head)
If you leave me, boy, e go be murda
Murda, murda
If you leave me, boy, e go be murda

Inna the dark boy turn on mi light
I wanna love you with all mi might
You make fly high just like a kite
Me and you, see, we no go fight

На странице доступен трек Murda от Wendy Shay (01:53). Слушайте онлайн или загрузите в mp3 в один клик бесплатно на свое устройство — выше есть текст песни.

Другие песни Wendy Shay

Все 22 трека

Свежее на Muzfrog

Все новинки →